LATEST UPDATE: Nairaland Hook Up And Relaxation Center
E be lyk say I go first beg for the permission of we Mods to launch this beer/wine/pepper soup joint or NA bribe I go bribe them?
*calls on pepper soup lady*
Abeg start to dey prepare correct ogbonge cow tail for the one wey dem dey call Obi Boy. E fit show for here anytime. Make I load 'red label' for inside deep freezer
. I know say Obinoscopy like sweet red red 'tinz' *clears throat* drinks
. from http://ift.tt/19pR9bQ
Thanks for Reading The LATEST UPDATE: Nairaland Hook Up And Relaxation Center
SHARE WITH FRIENDS

0 Yorumlar